Life no easy these days. Prices dey go up, salary no dey move. But guess wetin? Oneplay dey for you! Even as country hard, Oneplay don gree say na your turn to enjoy small.
We sabi the struggle wey everybody dey face – transport don cost, data dey quick finish, and plenty things dey wey go make person tire. But Oneplay no go let you tire for life. Every day, we dey run live draws on top radio stations across the country, make you get chance win cash prizes wey go sweet your belle.
No be say you go need do long thing. We don make am easy for everybody. Just dial 347880# or visit www.1play.ng to enter the draws. Once you enter, your lucky day fit show, and your number fit be the one dem go call live on air. Imagine the feeling when you receive call live on air say you don win – area go scatter!
We sabi say the money you dey find no be small. Na why Oneplay dey keep am simple – no need for long story, no need for any wahala. We dey here to give you that chance to win cash prizes wey go put small smile for your face. Na small small e dey start, but na sure way to feel better even as country dey hard.
So even as country dey shake, make you no forget say Oneplay dey your back. We dey steady dey run live draws for different radio stations, we dey connect with plenty people from different places. E no matter where you dey – Oneplay dey make sure say everybody get chance to play and win.
Na so Oneplay dey run am.
You don ready to join the fun? Dial *347*880# or visit www.1play.ng to start to dey win today. Your chance to smile dey one play away!